[Intro] Dangote Dangote Dangote still dey find money o No level No level It’s Kel P Vibes [Chorus] Dangote Dangote Dangote still dey find money o I no dey, I no dey I no dey sleep on the money o Who I be? Who I be? Wey make I no go find money o I no dey send anybody o Me I dey hustle gan gan [Bridge] Choko Make you hustle, ma lo go I no be olodo, I no be bolo Uhh Omo to ba lo foco I go show you my color Shey wan ru gbe mi olo gbo lo Emi gan gan mo yan wan bolo The matter plenty Eru mi ole soto Oh no no o Make una listen well well [Verse 1] When I dey strive and I dey hustle Wetin I dey find? Na luba I dey find When I dey move from place to place Wetin I dey find? Na the dala I dey find And I don do yes yes yes yes And many people don tell me No no No no Oni lati lowo o Odi don don Ori iyami o bi mo doyo Is it because I dey do I fall off If I get cash I go jaiye lokpo I go give you cash, I go be your sponsor Moni iyami o bi mo doyo Is it because I dey do I fall off If I get money, you g...
